UnRulyMusik LogoUnRulyMusik Promo
  • HOME
  • Music
  • Video
  • Sport
  • News
  • DJ Mix
  • Fashion
  • Editorial
  • movies
  • Job Posting
  • Lyrics
  • Stories
LYRICS

Lyrics: DaVido- Already Falling

Sharon Unscripted
By Sharon Unscripted
November 17, 2026 5 min read
Lyrics: DaVido- Already Falling

🎶Already Falling🎶

Uh, Olómì jọ́ Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah (Ah, yeah) (Shokotorokoto, rokototo) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? (Falling in love) Yeah-yeah, yeah-yeah, I'm already falling (A-A-Ara) Olololo, ah Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah (No be fool's front) (Ololo, ololo, ololo, ah) Shabadabaditidide Ayaya, falling in love with you Yeah, yeah Mm, oremi, oremi (Oremi, yakata) Abeg, oh, ogịnị? (No give me heart attack) Girl, I go pay (Girl, I go pay, yayaya) Yes, I go fire down (If you fire, yayaya) Oya, activate me (Rakata) and hold me 'cause I'm falling in love with you Mm, oshokor, oshokor (Oshokor, yokoto) You give me, I take am (I fall in yakata) Man, I go pay (Man, I go pay, dadada) Who be that wey dey talk? (Olodo, rabada) Baby, I dey craze for your matter, so hold me 'cause I'm falling in love with you Mm, yeah, them dey go south (Them dey go?), I dey go north Oh, girl, you pack am, it's a whole lot As I dey rush am, them dey jealous I dey chop am, carnivorous And as e burst out, I dey mess up So, hold me 'cause I'm falling in love with you Mm, yeah, them dey go south (Them dey go?), I dey go north

Oh, girl, you pack am, it's a whole lot As I dey rush am, them dey jealous I dey chop am, carnivorous And as e burst out, I dey mess up So, hold me 'cause I'm falling in love with you (Ah-ah-ah) Uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah (Ah-ah-ah) Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah (Ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah? (Ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah Baby, which one be this one wey you wan dey do? (Baby, which one be this one wey you wan dey do?) Mm, after we don plan the rendezvous (Vou', ah) Count me, I'm all in, baby, this night I'm falling in love (With you) Mm, yeah, them dey go south (Them dey go?), I dey go north Oh, girl, you pack am, it's a whole lot As I dey rush am, them dey jealous I dey chop am, carnivorous And as e burst out, I dey mess up So, hold me 'cause I'm falling in love with you (Ah-ah-ah) Uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah (Ah-ah-ah) Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah (Ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah? (Ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah (Ah-ah-ah) Uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah (Ah-ah-ah) Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah (Ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah? (Ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah (Sensei)

🌟🌟
🌟🌟
Synchronizing Sentiments...

Stay Connected

Follow the UnRulyMusik 📱 channel on WhatsApp

Get the culture delivered straight to your phone. No noise — just the drop.

Join Channel →
UnRuly AI

Coming Soon

Our intelligent article companion is being trained on the culture. Ask questions, get summaries, and dive deeper — launching soon.

Synchronizing Media...

TRENDING NOW

Lyrics: Lil Baby- Mr. Do Something

Lyrics: Lil Baby- Mr. Do Something

11/25/2026

Lyrics: Adekunle Gold  & Blaqbonez- Money In A Wheel Barrow

Lyrics: Adekunle Gold & Blaqbonez- Money In A Wheel Barrow

11/25/2026

Lyrics: Cardi B- Don’t Chart[From GTA VI soundtrack]

Lyrics: Cardi B- Don’t Chart[From GTA VI soundtrack]

11/25/2026

Lyrics: ODUMODUBLVCK- MOTION SICKNESS [Feat. Zlatan]

Lyrics: ODUMODUBLVCK- MOTION SICKNESS [Feat. Zlatan]

11/25/2026

UnRulyMusik Logo

Global entertainment and culture publication bridging the gap between Nigerian excellence and global audiences. Based in Toronto, Canada.

Sections
Music NewsCultural CritiqueStyle & Living
Company
About UnRulyAdvertiseContact
Contact
admin@unrulymusik.com

Toronto, Canada

© 2026 UnRulyMusik Media. All rights reserved.

Crafted by Starblack Media

Privacy PolicyTerms of Service